MENU (X)

Rush - Ayra Starr 「Tekst」 - Bosanski prevod

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us

by Sanderlei Silveira - 03/03/2023

#sanderlei #eurovision #2023 #lyrics #TikTok


Rush - Ayra Starr 「Tekst」

Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me


Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]


Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like


Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush



[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much


Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh


Rush - Ayra Starr 「Tekst」 - Bosanski prevod


Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, ta. Sabi djevojka ne voli previše govoriti
Životinje su u ljudskom obliku. Prijatelju čovjek, niko ne voli posao
Ali morate se užariti ako želite jesti
Nije gotovo, žele se boriti protiv nas


Ako trče, ne mogu se sustići
Ne formiram da sam previše pravedan
Ne dolazi u obliku da kažeš previše poput nas
[Pre-hor]
Nemam vremena za mržnju i lošu energiju
Pala mi se na svoj novac
Neka pleše kao Poco Lee
Stabilan zeleni poput brokule
Stabilno na mojoj mljevenju ne želim čuti šta žele da mi kažu
Kudi je moja fantazija
Žele provjeriti je li moja slavina ne požuri

[Chorus]
Ali žuri (žuri)


Dobro se žuri, mnogo je (mnogo je)
Bog mi čini moju tap, žuri
Vrsta novca koji smo doneli, da
Žuri (juri)
Dobro se žuri, mnogo je (mnogo je)
Nije htepe, svi se drobi
Nema zamućenog s nama (nema zaprljanja s nama)

[Post-chorus]
PA-PA-RI
Ta-ta-ri-pa, fa-pa-ri (da)
Ta-ta-ri-pa, otac-otac
Ta-ra-pa-pa-ri-pa


[VERSE 2]
Jofunmi Japata, idem u Ganu (da)
Nikad ne diraš, formiraš krompir (da)
Kakav novac nikad nismo vidjeli prije?
Krava malo, osećam se da sam ta
Oh, oh, oh, nikad ne mogu skinuti tortu, oh
Ne možete računati moju milost
Samo sam u svojoj traci, mojoj traci
Možda bi vam se takođe moglo svideti
Novac i ljubav
Wizkid
Slijepi
Sza
Niko me ne dobija


Sza
[Pre-hor]
Nemam vremena za mržnju i lošu energiju
Pala mi se na svoj novac
Neka pleše kao Poco Lee
Stabilan zeleni poput brokule
Stabilno na mojoj mljevenju ne želim čuti šta žele da mi kažu
Kudi je moja fantazija
Žele provjeriti je li moja slavina ne požuri

[Chorus]
Ali žuri (žuri)
Dobro se žuri, mnogo je (mnogo je)
Bog mi čini moju tap, žuri


Vrsta novca koji smo doneli, da
Žuri (juri)
Dobro se žuri, mnogo je (mnogo je)
Nije htepe, svi se drobi
Nema zamućenog s nama (nema zaprljanja s nama)

[Other]
Jer žuri
Dobro se žuri, mnogo je
Bog mi čini moju tap, žuri
Ljubazan novac koji dodirujemo
I žuri
Dobro se žuri, mnogo je
Nije htepe, svi se drobi


Nema zamućenog s nama (nema zaprljanja s nama)
Da da
Da da
Mmh, ahh