Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
by Sanderlei Silveira - 03/03/2023
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri. Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa. Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form. Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
You might also like
Money & Love
Wizkid
Blind
SZA
Nobody Gets Me
SZA
[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Vibez! Ta-ta-ri. Ta-Ta-Ri-PA, Ta-Ta-Ri. Ta-Ta-Ri-PA, Ta-Ta-Ri, PA. Sabi dívka moc neradi mluví
Zvířata jsou v lidské podobě. Příteli, člověče, nikdo nemá rád práci
Ale pokud chcete jíst
Není po všem, chtějí nás bojovat
Pokud běží, nemohou dohnat
Nevytvářím, že jsem příliš spravedlivý
Nepřicházejte ve formě, že jste také jako my jako my
[Pre-Chorus]
Nemám čas na nenávist a špatnou energii
Mám na mysli moje peníze
Přimějte vás tančit jako Poco Lee
Stabilní zelená jako brokolice
Stabilní na mé grind a nechtěl slyšet, co mi chtějí říct
Kudi je moje fantazie
Chtějí zkontrolovat, zda můj kohoutek není spěchán
[Refrén]
Ale to se spěchá (spěchá)
Je to dobře, je to hodně (je to hodně)
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Druh peněz, kterého se dotkneme, jo
Spěchá (spěchá)
Je to dobře, je to hodně (je to hodně)
Není to humbuk, každý drtí
S námi není žádné tupé (není s námi žádné otupělé)
[Post-chorus]
Pa-pa-ri
Ta-Ta-Ri-PA, Fa-Pa-Ri (jo)
Ta-Ta-Ri-PA, otec otce
TA-RA-PA-PA-RI-PA
[Verš 2]
Jofunmi Japata, jdu do Ghany (jo)
Nikdy se nedotknete, vytváříte brambory (jo)
Jaké peníze jsme nikdy předtím neviděli?
Kousek krávy, přiměl mě, abych cítil, že jsem ten
Ach, oh, oh, nikdy mi nemůže vzít dort, oh
Nemůžeš spočítat moji milost
Jsem jen ve svém pruhu, v mém pruhu
Mohlo by se Vám také líbit
Peníze a láska
Wizkid
Slepý
SZA
Nikdo mě nedostane
SZA
[Pre-Chorus]
Nemám čas na nenávist a špatnou energii
Mám na mysli moje peníze
Přimějte vás tančit jako Poco Lee
Stabilní zelená jako brokolice
Stabilní na mé grind a nechtěl slyšet, co mi chtějí říct
Kudi je moje fantazie
Chtějí zkontrolovat, zda můj kohoutek není spěchán
[Refrén]
Ale to se spěchá (spěchá)
Je to dobře, je to hodně (je to hodně)
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Druh peněz, kterého se dotkneme, jo
Spěchá (spěchá)
Je to dobře, je to hodně (je to hodně)
Není to humbuk, každý drtí
S námi není žádné tupé (není s námi žádné otupělé)
[Jiný]
Protože to spěchá
Spěchá to dobře, je to hodně
Bůh dělá můj kohoutek, spěchá
Ty laskavé peníze, které se dotkneme
A to se vrhá
Spěchá to dobře, je to hodně
Není to humbuk, každý drtí
S námi není žádné tupé (není s námi žádné otupělé)
Jo, jo
Jo, jo
MMH, ahh