MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Песня」 - Перевод и тексты песен

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Песня」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Песня」 - Перевод и тексты песен


Хий, взломай мой путь
Этот вид тела, который вызывает мигрень
И когда мы уходим, мы подходим
Или, если хотите, мы подходящими, я мой путь
Хий, два кадра, которые я не делаю
Ты включишь меня, я не знаю, я один Дей
Я не забочусь, скажи плохой разум демо
Деньги на Mi Mind весь день

[Pre-Chorus]
Потеряй мой путь, о
Такая, такая любая любовь, да


Вей Дей заставляет меня хотеть большего, оах
Приходи ко мне, о, о
Такая, такая любая любовь, да
Я хочу на ночь
Сделай я знаю, как ты себя чувствуешь, как хочешь
[Хор]
Леди, девочка, скажи свое тело мне плохо
Пройти, сделай, я задушился, заставляю себя чувствовать, о, о
Девочка, ты знаешь, как будь, о,
Да, мы любим до утра
Плохая девушка пристрастилась ко мне
Только ты знаешь, как Эй, делай меня
Только ты знаешь, как Эй, делай меня, о-вол, девочка


[Пост-хор]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (о да, ge-ge)
Касамиго (Касамигос)
Для моего амигоса (для моего амигоса)
WA Jogede (WA Jogede)
Детка, ва -Джогеде (ва -Джогеде)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon, она iyepe (kon, она iyepe)

[Стих 2]
Все для тебя, детка
Если эти деньги слишком много говорят, заставьте вас говорить
Потому что ты знаешь деньги долго, ох, да


Сломать тебя спиной
Да, на мне, и ты говоришь, никто не вовлечен
Малышка, заставь меня побаловать тебя, да
[Pre-Chorus]
Потеряй мой путь, о
Такая, такая любая любовь, да
Вей Дей заставляет меня хотеть большего, оах
Приходи ко мне, о, о
Такая, такая любая любовь, да
Я хочу на ночь
Сделай я знаю, как ты себя чувствуешь, как ты хочешь?

[Хор]
Леди, девочка, скажи свое тело мне плохо


Пройти, заставлять я задушись, заставляю себя чувствовать, о, о,
Девочка, ты знаешь, как будь, о,
Да, мы любим до утра
Плохая девушка пристрастилась ко мне
Только ты знаешь, как Эй, делай меня
Только ты знаешь, как Эй, делай меня, о-вол, девочка

[Пост-хор]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (о да, ge-ge)
Касамиго (Касамигос)
Для моего амигоса (для моего амигоса)
WA Jogede (WA Jogede)
Детка, ва -Джогеде (ва -Джогеде)


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon, она iyepe (kon, она iyepe), хорошо



YouTube - TOP 50

#sanderlei