Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Здравей, спука го по моя път
Този вид тяло don dey причинява мигрена
И когато си тръгнем, ние се вписваме, направете ви път
Или ако искате, ние се вписваме, направете ми по моя начин
Здравей, два изстрели не правя
Ти ме включиш, аз не ми и аз съм един Дей,
Не се грижа, да кажем лошия ум dem pree
Пари за mi mind цял ден
[Пред-хор]
Изгуби моя път, о
Този вид, тази любезна любов, да
Wey dey ме кара да искам повече, уау
Ела по моя път, о
Този вид, тази любезна любов, да
Искам да искам през нощта
Накарайте да знам как се чувствате, как искате
[Припев]
Госпожо, момиче, кажи тялото ти лошо за мен
Pass make make che choch, карайте да се чувствам, о, о,
Момиченце, знаеш ли си, о, о,
Да, ние правим обичаме до сутринта
Лошо момиче, пристрастено към мен
Само ти знаеш, че ме прави
Само ти знаеш, както ме прави, о, о-уау, момиче
[Пост-хор]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (о, да, ge-ge)
Казамигос (Казамигос)
За моя амигос (за моя амигос)
Wa jogede (wa jogede)
Бебе, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)
[Стих 2]
Всичко за теб, скъпа
Ако тези пари dey твърде много казват ви карат да говорите
Защото знаеш парите дълги, о, да, да
Счупете гърба си с него
Да, не аз и ти си говорим, никой не участва
Момиченце, карайте ви да ви се отдаде, да
[Пред-хор]
Изгуби моя път, о
Този вид, тази любезна любов, да
Wey dey ме кара да искам повече, уау
Ела по моя път, о
Този вид, тази любезна любов, да
Искам да искам през нощта
Накарайте ли да знам как се чувствате, как искате съм?
[Припев]
Госпожо, момиче, кажи тялото ти лошо за мен
Минете, карайте да се задуша, накарайте да се чувствам, о, о,
Момиченце, знаеш ли си, о, о,
Да, ние правим обичаме до сутринта
Лошо момиче, пристрастено към мен
Само ти знаеш, че ме прави
Само ти знаеш, както ме прави, о, о-уау, момиче
[Пост-хор]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (о, да, ge-ge)
Казамигос (Казамигос)
За моя амигос (за моя амигос)
Wa jogede (wa jogede)
Бебе, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe), добре