MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Sözler」 - Türkçe Çeviri by Sanderlei

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Sözler」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Sözler」 - Türkçe Çeviri by Sanderlei


Mite, benim yoluma patlama
Bu tür bir beden Don Dey migren'e neden olur
Ve ayrıldığımızda, senin yoluna uyuyoruz
Ya da istersen, benim yoluma uyuyoruz
Miteye, iki atış çekmiyorum
Beni açsın ben dey yok bir dey
DEY DEY YOK, DEM PREE KÖTÜ DİYİN
Bütün gün MI zihninde para

[Ön koro]
Yolumu kaybet, oh
Bu tür, bu tür aşk, evet


Wey Dey beni daha fazlasını istiyor, woah
Benim yoluma gel, oh
Bu tür, bu tür aşk, evet
Gece için istiyorum
Nasıl hissettiğini, nasıl istediğini bilmem
[Koro]
Bayan, kızım, vücudun bana kötü söyle
Pass yaptırıyorum, hissettim, oh
Kızım, biliyorsun E Be, Oh
Evet, sabaha kadar seviyoruz
Bana bağımlı kötü kız
Beni sadece sen biliyorsun
Beni yaparken sadece sen biliyorsun, oh-woah, kızım


[Koro sonrası]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-ge-ge (oh evet, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Amigos'um için (amigos'um için)
WA Jogede (WA Jogede)
Bebek, Wa Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She IYEPE (Kon She IYEPE)

[2. ayet]
Hepsi senin için bebeğim
Eğer o para çok fazla söylerse seni konuştur
Çünkü parayı uzun biliyorsun, ooh, evet


Onunla sırtını kır
Evet, na ben ve sen konuşuyorsun, kimse dahil değil
Bebeğim, seni şımartmamı sağla, evet
[Ön koro]
Yolumu kaybet, oh
Bu tür, bu tür aşk, evet
Wey Dey beni daha fazlasını istiyor, woah
Benim yoluma gel, oh
Bu tür, bu tür aşk, evet
Gece için istiyorum
Nasıl hissettiğini, nasıl olmasını istediğini bilsemi sağla?

[Koro]
Bayan, kızım, vücudun bana kötü söyle


Geç, boğulurum, hissetmemi sağla, oh
Kızım, biliyorsun E Be, Oh
Evet, sabaha kadar seviyoruz
Bana bağımlı kötü kız
Beni sadece sen biliyorsun
Beni yaparken sadece sen biliyorsun, oh-woah, kızım

[Koro sonrası]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, Ge-ge-ge (oh evet, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Amigos'um için (amigos'um için)
WA Jogede (WA Jogede)
Bebek, Wa Jogede (WA Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She IYEPE (Kon She IYEPE), tamam



YouTube - TOP 50

#sanderlei