MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「LIRIK」 - Terjemahan Bahasa Melayu by Sanderlei

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「LIRIK」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「LIRIK」 - Terjemahan Bahasa Melayu by Sanderlei


Haie, meledak dengan cara saya
Tubuh semacam ini tidak menyebabkan migrain
Dan saat kami pergi, kami cocok, lakukanlah cara Anda
Atau jika Anda mau, kami cocok, lakukanlah cara saya
Haie, dua tembakan yang tidak saya ambil
Anda menyalakan saya, saya tidak pergi, saya satu dey
Saya tidak peduli, katakanlah pikiran buruk dem pree
Uang di Mi Mind sepanjang hari

[Pra-chorus]
Tersesat, oh
Jenis ini, cinta jenis ini, ya


Wey dey membuatku menginginkan lebih, woah
Datang ke arahku, oh
Jenis ini, cinta jenis ini, ya
Saya ingin malam ini
Membuat saya tahu bagaimana perasaan Anda, bagaimana Anda mau
[Paduan suara]
Nona, gadis, katakan tubuhmu buruk padaku
Lulus membuat saya tersedak, membuat saya merasa, oh
Bayi perempuan, kamu tahu sebagai e, oh
Ya, kami sangat mencintai sampai pagi
Gadis buruk kecanduan saya
Hanya Anda yang tahu seperti E Dey Do Me
Hanya Anda yang tahu seperti E Dey Do Me, Oh-Woah, Girl


[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
Untuk amigos saya (untuk amigos saya)
Wa Jogede (WA Jogede)
Baby, Wa Jogede (WA Jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
KON SHE IYEPE (KON SHE IYEPE)

[Ayat 2]
Semua untukmu sayang
Jika uang itu terlalu banyak, katakanlah membuat Anda berbicara
Karena kamu tahu uangnya lama, ooh, ya


Mematahkan punggung Anda
Ya, na saya dan Anda berbicara, tidak ada yang terlibat
Bayi perempuan, buat aku memanjakanmu, ya
[Pra-chorus]
Tersesat, oh
Jenis ini, cinta jenis ini, ya
Wey dey membuatku menginginkan lebih, woah
Datang ke arahku, oh
Jenis ini, cinta jenis ini, ya
Saya ingin malam ini
Buat saya tahu bagaimana perasaan Anda, bagaimana Anda menginginkannya?

[Paduan suara]
Nona, gadis, katakan tubuhmu buruk padaku


Lulus, buat aku tersedak, membuat aku merasa, oh
Bayi perempuan, kamu tahu sebagai e, oh
Ya, kami sangat mencintai sampai pagi
Gadis buruk kecanduan saya
Hanya Anda yang tahu seperti E Dey Do Me
Hanya Anda yang tahu seperti E Dey Do Me, Oh-Woah, Girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
Untuk amigos saya (untuk amigos saya)
Wa Jogede (WA Jogede)
Baby, Wa Jogede (WA Jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
KON SHE IYEPE (KON SHE IYEPE), oke



YouTube - TOP 50

#sanderlei