MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「TEXT」 - Český překlad

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「TEXT」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「TEXT」 - Český překlad


Ahoj, praskl jsem to
Tento druh těla Don dey způsobí migrénu
A když odejdeme, fit, uděláme, jsem tvůj způsob
Nebo pokud chcete, fit, uděláme, jsem můj způsob
Ahoj, dva výstřely, nebere to
Zapneš mě dál, ne dey jdi
Nebyl jsem péči, řekni The Bad Mind Dem Pree
Peníze na mi mysl celý den

[Pre-Chorus]
Ztratit cestu, oh
Tento druh, tento druh lásky, jo


Wey dey mě nutí víc, woah
Pojď mi cestou, oh
Tento druh, tento druh lásky, jo
Chci na noc
Nechci vědět, jak se cítíte, jak chcete
[Refrén]
Paní, děvče, řekni mi své tělo špatné
Pass make i dusící, nechci se cítit, oh, oh
Holčička, víš jako e, oh, oh
Jo, milujeme až do rána
Špatná dívka závislá na mě
Jen vy víte jako E dey
Jen vy víte jako E dey, uděláte mě, oh-woah, děvče


[Post-chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (ach jo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Pro mé Amigos (pro mé amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Dítě, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon ona iyepe (Kon ona iyepe)

[Verš 2]
Všechno pro tebe zlato
Pokud tyto peníze příliš mnoho řekněme, přimějte vás mluvit
Protože znáš peníze dlouho, ooh, jo


Zlomte si to záda
Jo, na mě a ty dey mluvíte, nikdo se nezúčastnil
Holčička, udělejte si tě, jo jo
[Pre-Chorus]
Ztratit cestu, oh
Tento druh, tento druh lásky, jo
Wey dey mě nutí víc, woah
Pojď mi cestou, oh
Tento druh, tento druh lásky, jo
Chci na noc
Nechci vědět, jak se cítíš, jak chceš?

[Refrén]
Paní, děvče, řekni mi své tělo špatné


Pass, nechte se dusit, nechci se cítit, oh, oh
Holčička, víš jako e, oh, oh
Jo, milujeme až do rána
Špatná dívka závislá na mě
Jen vy víte jako E dey
Jen vy víte jako E dey, uděláte mě, oh-woah, děvče

[Post-chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (ach jo, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Pro mé Amigos (pro mé amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Dítě, wa jogede (wa jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon ona iyepe (Kon ona iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei