MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「מילים לשיר」 תרגום לעברית by Sanderlei

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「מילים לשיר」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「מילים לשיר」 תרגום לעברית by Sanderlei


היי, פרץ את זה בדרך שלי
סוג זה של גוף לא גורם למיגרנה
וכשאנחנו עוזבים, אנו מתאימים לעשות בדרך שלך
או אם אתה רוצה, אנו מתאימים לעשות את הדרך שלי
היי, שתי יריות אני לא לוקח
אתה מדליק אותי אני לא הולך ללכת אני אחד
אני לא אכפת, אומר את המוח הרע
כסף על Mi Mind כל היום

[טרום מקהלה]
לאבד את דרכי, הו
מהסוג הזה, אהבה חביבה זו, כן


וויי דיי גורם לי לרצות יותר, וואה
בוא הדרך שלי, הו
מהסוג הזה, אהבה חביבה זו, כן
אני רוצה לרצות ללילה
לגרום לי לדעת איך אתה מרגיש, איך אתה רוצה
[מקהלה]
גברת, ילדה, תגיד לי את הגוף רע לי
תעבור לעשות אני נחנק, תגרום לי להרגיש, הו
תינוקת, את יודעת כמו להיות, הו
כן, אנחנו אוהבים עד הבוקר
ילדה רעה מכור לי
רק אתה יודע כמו ש- Dey Do Me
רק אתה יודע כמו ש- Dey Do Me, Oh-Woah, ילדה


[פוסט-מקהלה]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (אה כן, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
לאמיגוס שלי (לאמיגוס שלי)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
מותק, וושינגטון ג'וגדה (וושינגטון ג'וגדה)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[פסוק 2]
הכל בשבילך מותק
אם הכסף הזה די יותר מדי אומר תגרום לך לדבר
כי אתה מכיר את הכסף זמן רב, אה, כן


לשבור את הגב עם זה
כן, na me ואתה מדבר, אף אחד לא מעורב
תינוקת, תגרום לפנק אותך, כן
[טרום מקהלה]
לאבד את דרכי, הו
מהסוג הזה, אהבה חביבה זו, כן
וויי דיי גורם לי לרצות יותר, וואה
בוא הדרך שלי, הו
מהסוג הזה, אהבה חביבה זו, כן
אני רוצה לרצות ללילה
לגרום לי לדעת איך אתה מרגיש, איך אתה רוצה?

[מקהלה]
גברת, ילדה, תגיד לי את הגוף רע לי


לעבור, לגרום לי לחנוק, לגרום לי להרגיש, הו
תינוקת, את יודעת כמו להיות, הו
כן, אנחנו אוהבים עד הבוקר
ילדה רעה מכור לי
רק אתה יודע כמו ש- Dey Do Me
רק אתה יודע כמו ש- Dey Do Me, Oh-Woah, ילדה

[פוסט-מקהלה]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (אה כן, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
לאמיגוס שלי (לאמיגוס שלי)
WA JOGEDE (WA JOGEDE)
מותק, וושינגטון ג'וגדה (וושינגטון ג'וגדה)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe), בסדר



YouTube - TOP 50

#sanderlei