MENU (C) (7)

Common Person - Burna Boy 「Lied」 - Übersetzung und Songtexte

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Lied」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Lied」 - Übersetzung und Songtexte

(Fun -) (Funkula) na me wey dey clean una House
Na me wey dey waschen una co. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey waschen una tuch
Na me wey dey arbeite für deinen Laden. Na me wey dey hawk ununu

[Chor]

Ich bin eine gewöhnliche Person, aber mein Glück, oh, bin immer noch mein eigener
Jeder bekommt eine Rolle, nein, sagen Sie Ihre eigene Rolle

[Vers 2]
Weil na Gott, ich habe meinen ganzen Glauben, Essen für meinen Teller
Pass nein, mach mir Jo
MM, Agbana Oso
Auch wenn die Dinge nicht in meinen Weg gehen
Auch in Tagen bekomme ich überhaupt nichts
MM, Agbana Oso

[Vers 3]
Na mich wey dey fahre deinen Bus
Na me wey dey fahre deinen keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey renn herum
Na me dey ddo den Job
MM, Agbana Oso

[Instrumentalpause]

[Chor]
Ich bin eine gewöhnliche Person, aber mein Glück, oh, bin immer noch mein eigener
Jeder bekommt eine Rolle, nein, sagen Sie Ihre eigene Rolle

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei