(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(Hauska -) (funkula) na me wey dey clean una talo
Na Me Wey dey Wash Una -auto. Na me wey dey cook unutuu
Na me wey dey pese una kangas
Na Me Wey dey työskentelee kaupassa. Na Me Wey dey Hawk UnUnu
[Kertosäe]
Olen tavallinen ihminen, mutta onnellisuuteni, oi silti oma
Kaikki saavat roolin, ei tarkoita sanoa omaa rooliasi ylittää omani

[Jae 2]
Koska na Jumala, panen kaiken uskoni, ruoan lautaselle
Fit No Do Me JO
MM, Agbana Oso
Jopa kun asiat, jotka eivät mene menemään tietäni
Jopa päivinä en saa mitään
MM, Agbana Oso
[Jae 3]
Na Me Wey Dey ajaa bussisi
Na Me Wey dey ajaa keeäsi
MM, Agbana Oso
Na Me Wey dey juoksee ympäri
Na Me Dey DDO työ
MM, Agbana Oso
[Instrumentaalinen tauko]