(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu
(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(楽しい)(ファンクラ)na me wey dey clean una house
na me wey dey wash una car。 na me wey dey cook ununu
na me wey dey wash una cloth
na me wey deyはあなたの店のために働いています。 na me wey dey hawk ununu
[コーラス]
私は普通の人ですが、私の幸せ、ああ、まだ私自身のものです
誰もが役割を得る、あなた自身の役割を自分の役割を言うつもりはありません
[コーラス]
私は普通の人ですが、私の幸せ、ああ、まだ私自身のものです
誰もが役割を得る、あなた自身の役割を自分の役割を言うつもりはありません
[第2節]
Na God、私はすべての信仰、私の皿のために食べ物を置いたので
いいえ私はジョーをします
MM、アグバナオソ
物事が私の道を行くことはありません
数日でさえ、私は何も得られません
MM、アグバナオソ
[3節]
na me wey deyはバスを運転します
na me wey dey drive your keke
MM、アグバナオソ
na me wey deyが走り回っています
na me dey ddo仕事
MM、アグバナオソ
[インストゥルメンタルブレイク]
[コーラス]
私は普通の人ですが、私の幸せ、ああ、まだ私自身のものです
誰もが役割を得る、あなた自身の役割を自分の役割を言うつもりはありません