MENU (C) (7)

Common Person - Burna Boy 「Текст」 - Русский перевод

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Текст」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Текст」 - Русский перевод

(Веселье -) (Функула) на меня, Wey Dey Clean Una House
На меня, Wey Dey Wash Una автомобиль. На меня, Wey Dey Cook Ununu
На я, Wey Dey Wash Una ткань
На меня, Wey Dey, работаю в вашем магазине. На меня, Wey Dey Hawk Ununu

[Хор]

Я общий человек, но мое счастье, о, все еще оставался моим собственным
Все получают роль, не значит, скажи свою собственную роль, пройдя мою собственную

[Стих 2]
Потому что, Боже, я ДЕЙ ДЕЙК
Нет, не делай меня, Джо
ММ, Агбана Осо
Даже как вещи, не иди на моем пути
Даже в дни я вообще ничего не получаю
ММ, Агбана Осо

[Стих 3]
На меня, Wey Dey ездит на вашем автобусе
На меня, Wey Dey ездит на вашем Keke
ММ, Агбана Осо
На я, я бегаю
На меня, dey ddo работа
ММ, Агбана Осо

[Инструментальный перерыв]

[Хор]
Я общий человек, но мое счастье, о, все еще оставался моим собственным
Все получают роль, не значит, скажи свою собственную роль, пройдя мою собственную

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei