(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(Fun—) (funkula) na me wey dey Clean Una House
Na me Wey dey Wash Una Car. Na me wey dey kook ununu
Na me wey dey was una doek
Na me wey dey werk voor je winkel. Na me wey dey hawk ununu
[Refrein]
Ik ben gewone persoon, maar mijn geluk, oh, nog steeds van mijzelf
Iedereen krijgt een rol, geen gemene zeg je eigen rol die van mijzelf passeert

[Vers 2]
Omdat na God, ik al mijn geloof, voedsel voor mijn bord heb gezet
Fit nee doe me jo
MM, Agbana Oso
Zelfs als dingen geen dey op mijn weg gaan
Zelfs in dagen krijg ik helemaal niets
MM, Agbana Oso
[Vers 3]
Na me wey dey rijd je bus
Na me wey dey rijd je keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey rennen rond
Na me dey ddo de baan
MM, Agbana Oso
[Instrumentale pauze]