(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(สนุก -) (funkula) na me wey dey clean una house
na me wey dey wash una car na me wey dey cook ununu
na me wey dey wash una ผ้า
na me wey dey ทำงานให้กับร้านค้าของคุณ na me wey dey hawk ununu
[คอรัส]
ฉันเป็นคนธรรมดา แต่ความสุขของฉันโอ้ยังคงเป็นของตัวเอง
ทุกคนมีบทบาทไม่ได้หมายความว่าบทบาทของคุณเองผ่านฉันเอง

[ข้อ 2]
เพราะนาพระเจ้าฉันได้ใส่ศรัทธาทั้งหมดอาหารสำหรับจานของฉัน
พอดีไม่ทำฉันโจ
MM, Agbana Oso
แม้จะเป็นสิ่งที่ไม่ได้ไปตามทางของฉัน
แม้ในวันที่ฉันไม่ได้รับอะไรเลย
MM, Agbana Oso
[ข้อ 3]
na me wey dey ขับรถบัสของคุณ
na me wey dey ขับ keke ของคุณ
MM, Agbana Oso
na me wey dey วิ่งไปรอบ ๆ
na me dey ddo งาน
MM, Agbana Oso
[Break Instrumental]