MENU (C) (7)

Common Person - Burna Boy 「Dalszöveg」 - Magyar fordítás

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Dalszöveg」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Dalszöveg」 - Magyar fordítás

(Szórakoztató -) (Funkula) na me wey dey tiszta una ház
Na me wey dey mossa az autót. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey mossa az una ruhát
Na me wey dey dolgozik a boltjában. Na me wey dey sólyom ununu

[Énekkar]

Általános ember vagyok, de a boldogságom, ó, még mindig légy a sajátom
Mindenki szerepet játszik, nem azt jelenti, hogy a saját szereped passzinál a sajátomban

[2. vers]
Mert na Istenem, nem tettem minden hitemet, ételt a tányéromhoz
Fit No No Do Me Jo
MM, Agbana Oso
Még akkor is, ha a dolgok nem mennek az utam
Még napokban sem kapok semmit sem
MM, Agbana Oso

[3. vers]
Na me wey dey hajtsa be a buszodat
Na me wey dey vezesse a keke -t
MM, Agbana Oso
Na me wey dey futni
Na me dey ddo a munka
MM, Agbana Oso

[Instrumentális szünet]

[Énekkar]
Általános ember vagyok, de a boldogságom, ó, még mindig légy a sajátom
Mindenki szerepet játszik, nem azt jelenti, hogy a saját szereped passzinál a sajátomban

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei