MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Dainų žodžiai」 - Lietuvių vertimas

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Dainų žodžiai」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Dainų žodžiai」 - Lietuvių vertimas


Sveiki, sprogdink mano kelią
Toks kūnas nesukelia migrenos
O kai išeiname, mes tinkame, kad esu tavo kelias
Arba jei norite, mes tinkame, kad esu mano būdas
Sveiki, du šūviai, kurių aš nedarau
Tu mane įjungi, aš ne
Aš ne
Pinigai „Mi Mind“ visą dieną

[Pre-chorus]
Pamesk mano kelią, o
Tokia rūšis, tokia maloni meilė, taip


Wey dey priversti mane daugiau norėti, woah
Ateik mano keliu, o
Tokia rūšis, tokia maloni meilė, taip
Aš noriu nakties
PADARYKITE, KAD JŪS JŪS JŪSŲ JŪSŲJUS, kaip norite
[Choras]
Ponia, mergaite, pasakyk, kad tavo kūnas man blogas
Perduoti, kad aš užspringiu, priversiu jaustis, oi
Mergaite, tu žinai kaip e, o
Taip, mes mylime meilę iki ryto
Bloga mergaitė nuo manęs priklausoma
Tik tu žinai, kaip e dey daro mane
Tik tu žinai kaip e dey, o, o, woah, mergaite


[Post-chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oi taip, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Mano amigos (mano amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Kūdikis, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-Ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[2 eilutė]
Viskas tau, mažute
Jei tie pinigai per daug pasakyk, priverčia jus kalbėti
Nes tu žinai pinigus ilgas, oi, taip


Sulaužykite nugarą
Taip, na, aš ir tu kalbi, niekas nedalyvavo
Mergaite, priversk tave paleisti, taip
[Pre-chorus]
Pamesk mano kelią, o
Tokia rūšis, tokia maloni meilė, taip
Wey dey priversti mane daugiau norėti, woah
Ateik mano keliu, o
Tokia rūšis, tokia maloni meilė, taip
Aš noriu nakties
Padarykite, kad aš žinau, kaip jautiesi, kaip tu nori?

[Choras]
Ponia, mergaite, pasakyk, kad tavo kūnas man blogas


Praeiti, priversti užspringti, priversti jaustis, o, oi
Mergaite, tu žinai kaip e, o
Taip, mes mylime meilę iki ryto
Bloga mergaitė nuo manęs priklausoma
Tik tu žinai, kaip e dey daro mane
Tik tu žinai kaip e dey, o, o, woah, mergaite

[Post-chorus]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oi taip, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Mano amigos (mano amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Kūdikis, wa jogede (wa jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe), gerai



YouTube - TOP 50

#sanderlei