MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「Sangtekster」 - Norsk Oversettelse

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「Sangtekster」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「Sangtekster」 - Norsk Oversettelse


Hei, spreng det på min måte
Denne typen kropp don dey forårsaker en migrene
Og når vi drar, passer vi på din måte
Eller hvis du vil, passer vi på min måte
Hei, to skudd jeg ikke tar
Du slår meg på jeg ingen de go jeg en dey
Jeg er ingen omsorg, sier det dårlige sinnet Dem Pree
Penger på Mi Mind hele dagen

[Pre-kor]
Mister min vei, oh
Denne typen, denne typen kjærlighet, ja


Wey dey får meg til å ønske mer, woah
Kom min vei, åh
Denne typen, denne typen kjærlighet, ja
Jeg vil ha for natten
Få jeg til å vite hvordan du har det, hvordan du vil
[Kor]
Dame, jente, si kroppen din dårlig for meg
Pass gjør at jeg kveler, gjør at jeg føler at jeg er, åh
Babyjente, du vet som e være, oh
Ja, vi elsker til morgenen
Dårlig jente avhengig av meg
Bare du vet at e dey gjør meg
Bare du kjenner som e dey gjør meg, oh-woah, jente


[Post-kor]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (å ja, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For mine Amigos (for Amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge-ge)
Kon She Iyepe (Kon She Iyepe)

[Vers 2]
Alt for deg baby
Hvis pengene for mye sier, får deg til å snakke
Fordi du kjenner pengene lange, ooh, ja


Bryt ryggen med den
Ja, na meg og du snakker, ingen involverte
Babyjente, få jeg til å unne deg, ja
[Pre-kor]
Mister min vei, oh
Denne typen, denne typen kjærlighet, ja
Wey dey får meg til å ønske mer, woah
Kom min vei, åh
Denne typen, denne typen kjærlighet, ja
Jeg vil ha for natten
Få jeg til å vite hvordan du har det, hvordan du vil være?

[Kor]
Dame, jente, si kroppen din dårlig for meg


Pass, få jeg til å kvele, få jeg til å føle meg, oh
Babyjente, du vet som e være, oh
Ja, vi elsker til morgenen
Dårlig jente avhengig av meg
Bare du vet at e dey gjør meg
Bare du kjenner som e dey gjør meg, oh-woah, jente

[Post-kor]
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-Mah, ge-ge-ge-ge (å ja, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For mine Amigos (for Amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon hun iyepe (Kon hun iyepe), ok



YouTube - TOP 50

#sanderlei