Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Здраво, провалио је
Ова врста тела Дон Деи изазива мигрену
А кад одемо, одговарамо ми да смо ти начин
Или ако желите, ми одговарамо да је мој пут
Здраво, два снимака не узимам
Укључиш ме на мене, не иди један деј
Не бринем се, реци лош ум дем
Новац на ми панд цео дан
[Пре хор]
Изгубим пут, ох
Ова врста, ова врста љубави, да
Веи Деи натјера ме да желим више, Воах
Дођи на мој начин, ох
Ова врста, ова врста љубави, да
Желим да желим ноћ
Да знам како се осећаш, како желиш
[Припев]
Дама, девојко, реци ми твоје тело лоше
Пролазите да се угушим, натерам да се осећам, ох
Дјевојчица, знаш као е бити, ох
Да, љубав до јутра
Лоша девојка зависна од мене
Само ви знате како ми деи
Само ви знате да ми идете, ох-воах, девојко
[Пост-хор]
ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ (ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ)
Де-Мах, ГЕ-ГЕ-ГЕ-ГЕ (ох да, ГЕ-ГЕ)
Цасамигос (Цасамигос)
За моје амигосе (за моје амигосе)
ВА Јогеде (ВА Јогеде)
Баби, ВА Јогеде (ВА Јогеде)
ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ (ЕЕ-ИЕ ГЕ-ГЕ)
Кон она ииепе (Кон она ииепе)
[Стих 2]
Све за тебе душо
Ако тај новац превише каже, реците да разговарате
Јер дуго знате новац, Оох, да
Разбити леђа с тим
Да, на мене и ти деи разговарати, нико није укључен
Дјевојчица, учини да те препустим, да
[Пре хор]
Изгубим пут, ох
Ова врста, ова врста љубави, да
Веи Деи натјера ме да желим више, Воах
Дођи на мој начин, ох
Ова врста, ова врста љубави, да
Желим да желим ноћ
Да знам како се осећаш, како желиш?
[Припев]
Дама, девојко, реци ми твоје тело лоше
Пасс, направи да се угушим, натерам да се осећам, ох
Дјевојчица, знаш као е бити, ох
Да, љубав до јутра
Лоша девојка зависна од мене
Само ви знате како ми деи
Само ви знате да ми идете, ох-воах, девојко
[Пост-хор]
ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ (ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ)
Де-Мах, ГЕ-ГЕ-ГЕ-ГЕ (ох да, ГЕ-ГЕ)
Цасамигос (Цасамигос)
За моје амигосе (за моје амигосе)
ВА Јогеде (ВА Јогеде)
Баби, ВА Јогеде (ВА Јогеде)
ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ (ЕЕ-ИЕ, ГЕ-ГЕ)
Кон она ииепе (Кон она ииепе), у реду