MENU (C)

Bad To Me - WizKid 「ليبيا Lyrics」 - الترجمة إلى العربية

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

#letra #lyrics #WizKid #BadToMe #sanderlei #TikTok #REMIX


Bad To Me - WizKid 「ليبيا Lyrics」

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah


Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh


Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)


Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok


Bad To Me - WizKid 「ليبيا Lyrics」 - الترجمة إلى العربية


مرحبًا ، انفجر في طريقي
هذا النوع من الجسم لا يسبب الصداع النصفي
وعندما نغادر ، فإننا نناسبنا أنا في طريقك
أو إذا كنت تريد ، فإننا نناسبنا أنا طريقي
مرحبًا ، اثنان من اللقطة لا أتناولها
أنت تديرني أنا لا أذهب أنا واحد داي
أنا لا تهتم ، قل العقل السيئ ديم بري
المال في الذهن طوال اليوم

[قبل الزورق]
تفقد طريقي ، أوه
هذا النوع ، هذا الحب ، نعم


Wey Dey تجعلني أريد المزيد ، Woah
تعال في طريقي ، أوه
هذا النوع ، هذا الحب ، نعم
أنا أرغب في الليل
اجعلني أعرف ما تشعر به ، وكيف تريد
[جوقة]
سيدة ، فتاة ، قل جسمك سيئًا بالنسبة لي
تمرير اجعل أنا خنق ، اجعلني أشعر أنا ، أوه
طفلة ، أنت تعرف كما هي ، أوه
نعم ، نحن نحب حتى الصباح
فتاة سيئة مدمنة علي
أنت فقط تعرف مثل e dey do me
أنت فقط تعرف مثل e dey do me ، يا فتاة ، يا فتاة


[ما بعد الحوض]
ee-ye ، ge-ge (ee-ye ، ge-ge)
de-mah ، ge-ge-ge-ge (أوه نعم ، ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
لأميجوس بلدي (لأميجوس بلدي)
WA Jogede (WA Jogede)
حبيبي ، واو جوجدي (واو جوجيدي)
ee-ye ، ge-ge (ee-ye ge-ge)
كون هي Iyepe (كون هي iyepe)

[الآية 2]
كل شيء من أجلك يا حبيبي
إذا كانت هذه الأموال تقل كثيرًا ، فبالقولك تجعلك تتحدث
لأنك تعرف المال لفترة طويلة ، أوه ، نعم


كسر ظهرك به
نعم ، نا لي وأنت تتحدث ، لا أحد يشارك
طفلة ، اجعلني أنغمسك ، نعم
[قبل الزورق]
تفقد طريقي ، أوه
هذا النوع ، هذا الحب ، نعم
Wey Dey تجعلني أريد المزيد ، Woah
تعال في طريقي ، أوه
هذا النوع ، هذا الحب ، نعم
أنا أرغب في الليل
اجعلني أعرف ما تشعر به ، كيف تريد أنا؟

[جوقة]
سيدة ، فتاة ، قل جسمك سيئًا بالنسبة لي


مرر ، اجعل أنا خنق ، اجعلني أشعر أنا ، أوه
طفلة ، أنت تعرف كما هي ، أوه
نعم ، نحن نحب حتى الصباح
فتاة سيئة مدمنة علي
أنت فقط تعرف مثل e dey do me
أنت فقط تعرف مثل e dey do me ، يا فتاة ، يا فتاة

[ما بعد الحوض]
ee-ye ، ge-ge (ee-ye ، ge-ge)
de-mah ، ge-ge-ge-ge (أوه نعم ، ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
لأميجوس بلدي (لأميجوس بلدي)
WA Jogede (WA Jogede)
حبيبي ، واو جوجدي (واو جوجيدي)


ee-ye ، ge-ge (ee-ye ، ge-ge)
كون هي Iyepe (كون هي iyepe) ، حسنًا



YouTube - TOP 50

#sanderlei