(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(Diversión) (funkula) na me wey dey limpio una casa
Na me wey dey lavar un coche. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey lavar una tela
Na me wey dey trabajo para tu tienda. Na me wey dey hawk ununu
[Coro]
Seré una persona común, pero mi felicidad, oh, sigue siendo la mía
Todos obtienen el papel, no me digo que tu propio papel pase el mío

[Versículo 2]
Porque na Dios, pongo toda mi fe, comida para mi plato
Fit no do me Jo
MM, Agbana Oso
Incluso cuando las cosas no siguen mi camino
Incluso en días no tengo nada en absoluto
MM, Agbana Oso
[Versículo 3]
Na yo wey dey conduce tu autobús
Na yo wey dey conduce tu keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey corre
Na me dey ddo el trabajo
MM, Agbana Oso
[Break instrumental]