(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(Diversão—) (Funkula) na me dey limpo una house
Na me Wey dey Wash Una Car. Na me wey dey cozinheiro ununu
Na me wey dey wash una pano
Na minha vez, trabalha para sua loja. Na me wey dey hawk ununu
[Refrão]
Eu sou uma pessoa comum, mas minha felicidade, oh, ainda é minha
Todo mundo tem papel, não digamos seu próprio papel passando pelo meu próprio

[Versículo 2]
Porque não, Deus, eu coloco toda a minha fé, comida para o meu prato
FIT NÃO DO ME DO JO
MM, Agbana Oso
Mesmo como coisas, não vá do meu caminho
Mesmo em dias eu não tenho nada
MM, Agbana Oso
[Versículo 3]
Na minha parte, dirige seu ônibus
Na minha parte, dirige seu keke
MM, Agbana Oso
Na minha vez, correndo por aí
Na me dey ddo o trabalho
MM, Agbana Oso
[Break Instrumental]