MENU (C) (8)

Common Person - Burna Boy 「Chanson」 - Traduction et paroles

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Chanson」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Chanson」 - Traduction et paroles

(Fun—) (funkula) na me wey dey net una house
Na me wey dey wash una voiture. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una tissu
Na Me Wey Dey travaille pour votre boutique. Na me wey dey hawk ununu

[Refrain]

Je suis une personne commune, mais mon bonheur, oh, soyez toujours le mien
Tout le monde obtient un rôle, ne signifie pas dire que votre propre rôle passe le mien

[Verset 2]
Parce que Na Dieu, je mets toute ma foi, la nourriture pour mon assiette
Fit non Do Me Jo
MM, Agbana Oso
Même si les choses ne vont pas dans mon chemin
Même les jours, je ne comprends rien du tout
MM, Agbana Oso

[Verset 3]
Na me wey dey conduire ton bus
Na me wey dey conduire ton keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey courir autour
Na me dey ddo le travail
MM, Agbana Oso

[Pause instrumentale]

[Refrain]
Je suis une personne commune, mais mon bonheur, oh, soyez toujours le mien
Tout le monde obtient un rôle, ne signifie pas dire que votre propre rôle passe le mien

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei