MENU (C) (7)

Common Person - Burna Boy 「Песен」 - Превод и текстове

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Песен」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Песен」 - Превод и текстове

(Забавление -) (funkula) ne me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Ne me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una плат
Ne me wey dey работи за вашия магазин. Ne me wey dey hawk ununu

[Припев]

Аз съм обикновен човек, но моето щастие, о, все пак бъди мой собствен
Всички получават роля, няма предвид, да кажат собствената си роля, предавайки моята собствена

[Стих 2]
Защото не, боже, аз влагам цялата си вяра, храна за чинията си
Fit не ми направи Джо Джо
ММ, Агбана Осо
Дори като нещата не ми вървят по пътя
Дори и в дни изобщо не получавам нищо
ММ, Агбана Осо

[Стих 3]
Ne me wey dey задвижвате автобуса си
Ne me wey dey шофирайте твоя кеке
ММ, Агбана Осо
Ne me wey dey тичам наоколо
Na me dey ddo работата
ММ, Агбана Осо

[Инструментална почивка]

[Припев]
Аз съм обикновен човек, но моето щастие, о, все пак бъди мой собствен
Всички получават роля, няма предвид, да кажат собствената си роля, предавайки моята собствена

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei