(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
.
Na tôi wey dey rửa xe una. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una vải
Na tôi wey dey làm việc cho cửa hàng của bạn. Na me wey dey diều hâu ununu
[Điệp khúc]
Tôi là người bình thường, nhưng hạnh phúc của tôi, oh, vẫn là của riêng tôi
Mọi người đều có vai trò, không có nghĩa là nói vai trò của riêng bạn Passin 'của riêng tôi

[Câu 2]
Bởi vì thần thánh, tôi đã đặt tất cả niềm tin của mình, thức ăn cho đĩa của tôi
Phù hợp với tôi jo
Mm, agbana oso
Ngay cả khi mọi thứ không đi theo cách của tôi
Ngay cả trong những ngày tôi không nhận được gì cả
Mm, agbana oso
[Câu 3]
Na me wey dey lái xe buýt của bạn
Na me wey dey lái keke của bạn
Mm, agbana oso
Na me wey dey chạy xung quanh
Na me dey ddo công việc
Mm, agbana oso
[Nghỉ dụng cụ]