MENU (C) (8)

Common Person - Burna Boy 「Píseň」 - Překlad a texty

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Píseň」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Píseň」 - Překlad a texty

(Fun -) (Funkla) na me wey dey clean una dům
Na Me Wey Dey Wash Una Car. Na Me Wey dey Cook Ununu
Na Me Wey dey Wash Una tkanina
Na metey dey pracuje pro váš obchod. Na Me Wey Dey Hawk Ununu

[Refrén]

Jsem obyčejný člověk, ale moje štěstí, oh, stále budu moje vlastní
Všichni získají roli, ne znamená, že vaše vlastní role předává můj vlastní

[Verš 2]
Protože na Bůh, dey dal veškerou svou víru, jídlo pro svůj talíř
Fit no do mě jo
MM, Agbana Oso
I když se mi nejezdí
Ani ve dnech nemám vůbec nic
MM, Agbana Oso

[Verš 3]
Na me wey dey řídit váš autobus
Na me wey dey řídit váš keke
MM, Agbana Oso
Na mě bey dey
Na mi dey ddo práce
MM, Agbana Oso

[Instrumental Break]

[Refrén]
Jsem obyčejný člověk, ale moje štěstí, oh, stále budu moje vlastní
Všichni získají roli, ne znamená, že vaše vlastní role předává můj vlastní

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei