MENU (C) (3)

Common Person - Burna Boy 「Kanta」 - Pagsasalin at Lyrics

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Kanta」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Kanta」 - Pagsasalin at Lyrics

(Masaya—) (funkula) na me wey dey clean una bahay
Na ako wey dey hugasan una car. Na ako wey dey cook ununu
Na ako wey dey hugasan una tela
Na ako wey dey magtrabaho para sa iyong shop. Na ako wey dey hawk ununu

[Koro]

Karaniwan akong tao, ngunit ang aking kaligayahan, oh, maging sarili ko pa rin
Lahat ay nakakakuha ng papel, walang ibig sabihin na ang iyong sariling papel na Passin 'ang aking sarili

[Taludtod 2]
Dahil sa Diyos, inilalagay ko ang lahat ng aking pananampalataya, pagkain para sa aking plato
Fit No Do Me Jo
MM, Agbana Oso
Kahit na ang mga bagay ay hindi pupunta sa akin
Kahit na sa mga araw ay wala akong nakuha
MM, Agbana Oso

[Taludtod 3]
Na sa akin wey dey drive ang iyong bus
Na sa akin wey dey drive ang iyong keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey tumatakbo sa paligid
Na ako dey ddo ang trabaho
MM, Agbana Oso

[Instrumental break]

[Koro]
Karaniwan akong tao, ngunit ang aking kaligayahan, oh, maging sarili ko pa rin
Lahat ay nakakakuha ng papel, walang ibig sabihin na ang iyong sariling papel na Passin 'ang aking sarili

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei