(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
(متعة -) (Funkula) na me wey dey clean una house
na me me wey dey wash una. na me me wey dey cook ununu
na me me wey dey wash una cloth
Na Me Wey Dey العمل في متجرك. na me me wey dey hawk ununu
[جوقة]
أكون شخصًا شائعًا ، لكن سعادتي ، أوه ، ما زلت ملكًا
الجميع يحصلون على دور ، لا يعني أن دورك الخاص يمرر "بلدي

[الآية 2]
لأن الله ، أنا داي وضع كل إيماني ، الطعام لطبقتي
تناسب لا تفعل لي جو
MM ، Agbana Oso
حتى لأن الأشياء لا تسير في طريقي
حتى في الأيام لا أحصل على شيء على الإطلاق
MM ، Agbana Oso
[الآية 3]
na me wey dey يقود الحافلة الخاصة بك
na me wey dey يقود Keke الخاص بك
MM ، Agbana Oso
نا لي واي داي يركض
na me dey ddo الوظيفة
MM ، Agbana Oso
[استراحة مفيدة]