MENU (C) (8)

Common Person - Burna Boy 「Sang」 - Oversættelse og sangtekster

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Sang」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Sang」 - Oversættelse og sangtekster

(Sjovt—) (Funkula) na me wey dey rent una hus
Na me wey dey vaske una bil. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey vask una klud
Na mig wey dey arbejde for din butik. Na me wey dey hawk ununu

[Kor]

Jeg er almindelig person, men min lykke, åh, vær stadig min egen
Alle får rolle, ingen betyder, at din egen rolle passerer min egen

[Vers 2]
Fordi na gud, jeg satte al min tro, mad til min tallerken
Passer nej gør mig jo
MM, Agbana Oso
Selv da ting ingen dey går min vej
Selv i dage får jeg overhovedet intet
MM, Agbana Oso

[Vers 3]
Na me wey dey køre din bus
Na me wey dey køre din keke
MM, Agbana Oso
Na me wey dey løbe rundt
Na me dey ddo jobbet
MM, Agbana Oso

[Instrumental pause]

[Kor]
Jeg er almindelig person, men min lykke, åh, vær stadig min egen
Alle får rolle, ingen betyder, at din egen rolle passerer min egen

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei