MENU (C) (4)

Common Person - Burna Boy 「Daina」 - Vertimas ir dainų tekstai

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Daina」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Daina」 - Vertimas ir dainų tekstai

(Linksmas -) (funkula) na me wey dey clean una namas
Na me wey dey wash car. Na me wey dey virėjas untunu
Na me wey dey plauti una audinį
Na me wey dey darbas jūsų parduotuvėje. Na me wey dey hawk ununu

[Choras]

Aš esu paprastas žmogus, bet mano laimė, o, vis tiek būti mano paties
Visi gauna vaidmenį, nereiškia, kad pasakyk savo vaidmenį mano paties

[2 eilutė]
Kadangi na dieve, aš deja, visi savo tikėjimai, maistas savo plokštelei
Tinka ne man jo
Mm, Agbana Oso
Net kaip viskas nėra mano keliu
Net dienomis aš nieko negaunu
Mm, Agbana Oso

[3 eilutė]
Na me wey dey vairuoti savo autobusą
Na me wey dey vairuoti savo keke
Mm, Agbana Oso
Na me wey dey bėgioti
Na me dey ddo darbas
Mm, Agbana Oso

[Instrumentinė pertrauka]

[Choras]
Aš esu paprastas žmogus, bet mano laimė, o, vis tiek būti mano paties
Visi gauna vaidmenį, nereiškia, kad pasakyk savo vaidmenį mano paties

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei