MENU (C) (6)

Common Person - Burna Boy 「Τραγούδι」 - Μετάφραση και στίχοι

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

#sanderlei #lyrics #TikTok #REMIX

Common Person - Burna Boy 「Τραγούδι」

(Fun—) (Funkula) Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop. Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job

Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Common Person - Burna Boy 「Τραγούδι」 - Μετάφραση και στίχοι

(Διασκέδαση-) (funkula) na me wey dey καθαρό una σπίτι
Na me wey dey wash una αυτοκίνητο. Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una ύφασμα
Na me wey dey δουλεύει για το κατάστημά σας. Na me wey dey hawk ununu

[Χορωδία]

Είμαι κοινός άνθρωπος, αλλά η ευτυχία μου, ω, εξακολουθώ να είμαι δικός μου
Όλοι παίρνουν ρόλο, δεν λένε ότι ο ίδιος ο ρόλος σας περάσει το δικό μου

[Στίχος 2]
Επειδή ο Θεός, έβαλα όλη μου την πίστη, φαγητό για το πιάτο μου
Ταιριάζει όχι με
MM, Agbana Oso
Ακόμα κι αν τα πράγματα δεν πηγαίνουν στο δρόμο μου
Ακόμα και σε μέρες δεν έχω τίποτα καθόλου
MM, Agbana Oso

[Στίχος 3]
Na me wey dey οδηγήστε το λεωφορείο σας
Na me wey dey οδηγήστε το keke σας
MM, Agbana Oso
Na me wey dey τρέχει
Na me ddo ddo η δουλειά
MM, Agbana Oso

[Εργαλείο διάλειμμα]

[Χορωδία]
Είμαι κοινός άνθρωπος, αλλά η ευτυχία μου, ω, εξακολουθώ να είμαι δικός μου
Όλοι παίρνουν ρόλο, δεν λένε ότι ο ίδιος ο ρόλος σας περάσει το δικό μου

Lyrics by Sanderlei

#sanderlei